6 comments on “BOROKINI Season 02 Latest Yoruba series 2023 Drama Episode 110”
Hmmmn, prince Oyeniyi na wa 4 u oooo. Oju e ja. I do talk my own. Una see olopa oooo😮. Aiye leeee. Otelemuye Bioye, ori baba + iya go see u through ooo. Nor trust anyone ooooo
Am sure na Oyeniyi go make Kabiyesi jẹ iwọ 😅😅. I don't know why he couldn't listen to his Chiefs. Trust nobodry. Ọ̀gá Ọlọ́pàá is fully himself, ọwọ́ palaba rẹ̀ ma to segi 😅😅. He is the one fueling the working of Emeka and his gang. Thanks for the upload ☺️❤❤
Hmmmn, prince Oyeniyi na wa 4 u oooo. Oju e ja. I do talk my own.
Una see olopa oooo😮. Aiye leeee. Otelemuye Bioye, ori baba + iya go see u through ooo. Nor trust anyone ooooo
I think I am addicted to this Borokini series ooo. At werk ds early chilly morning here and I dey watch Borokini. Izorait. Kontinu
Am sure na Oyeniyi go make Kabiyesi jẹ iwọ 😅😅. I don't know why he couldn't listen to his Chiefs. Trust nobodry. Ọ̀gá Ọlọ́pàá is fully himself, ọwọ́ palaba rẹ̀ ma to segi 😅😅. He is the one fueling the working of Emeka and his gang. Thanks for the upload ☺️❤❤
Kabiesi o ni ifunra rara , trust no one
Oyeniyi too is a womanizer, Junior impregnated 4 women 💀
Hunnnn life everyone is a suspect oooo oyeniyi oseyitan humans infact some ladies are just too rough chaii lolu dey chop 2 brothers together oga ooo😂