Manuchim, watching your movie makes me remember our jss 3 days seriously you be good guy fun to be with but you really give me headache those days ooo. Well done my dear
Sibi is my goat since day one… But this movie would have made more sense with Aboy aka ratata and chiboy… Odogwu please u are the leader,,, God used u for them to prosper… Pls Odogwu reconcile with them and bring them back… Without u they are nothing… I don't watch their movie because it never make sense like urs,,, pls reunite with them if they are willing u are the boss Odogwu nobody drag am with u… Slimxy knackana from Abuja
Make Una tell atanakpa to stop that yeye language
E no dey make sense
Hot 🔥
Pls bring Aboy 🙏🏿
Ahead Ahead that is the dream..carry me along nah senior man
Person like wonder Boy I really miss him..may his soul rest in perfect peace
Men Mont ❤
Manuchim, watching your movie makes me remember our jss 3 days seriously you be good guy fun to be with but you really give me headache those days ooo.
Well done my dear
Why jagaban no show nah
Odogu na big name
Who else came all the way from Facebook
Here for my mentor Sibi Steve Onini ✌️
Very Interesting ❤❤❤ Series 🇸🇱 Fan
Abeg make una no kpai slim for me is too funny 😂😂😂
As far as baby bullet dey no wam
I love the pictures quality
Hi ❤
Odogwu Munachim Praize your the best aswr
Nice one, bro we don watch dis one so for hw long should we hope to see next one dis year abi next year pls
Sibi is my goat since day one… But this movie would have made more sense with Aboy aka ratata and chiboy… Odogwu please u are the leader,,, God used u for them to prosper… Pls Odogwu reconcile with them and bring them back… Without u they are nothing… I don't watch their movie because it never make sense like urs,,, pls reunite with them if they are willing u are the boss Odogwu nobody drag am with u…
Slimxy knackana from Abuja
The best movie
Moment I saw sibi in this new episode, omo I got more interested in this movie🎉❤
Odogwu wisdom man I swear we don miss u excess with all the Selina squads. Wetin dey happen na? We need u guys back walahi🙏😓
when season 3 is going to be out???????????
D way nysc behave is not fit the real vibe of the movie something most be done
I think I need episode 2
Way tallest
🔥🔥🔥🔥🔥🎉🎉🎉
You guys made magic I swear. You deserve an award.
Onini must clear
ODOGWU nah man you be, always coming up with an interesting movie
Good one my people
Onini no dey carry last
Odogwu the wisdom man.. all your capings legit
Pls when is the season 2 episode 4 coming out???
ODUGWU na BIG NAME ❤
Be like this tested don dey enter another level o. This one wey Sibi don show face.
❤❤❤
I cant wait for the next part🎉
Sibi my own blood
Waiting for next episode 🥰
Slim with the pure Garman Orientation
Simbi I love watching your movie 🎥 keep it on
Any movies wey Sibi dey inside I the enjoy am die I swear because Sibi the act him part well
Atanakpa i love any movies you are featured.
Mis killer, me hate you…
😂
Bro odogwu produces the best content
Where aboi?
I am very to see sibi in this movie
I need JAGA to be in this movie ❤
I love sendo❤