Abeg make una do the episode 4 please
You go gberaπππ funny guy
Still waiting for part 4ππ π€£ ooh π can't wait to see you gbera π
Abati abeg droop the episode 4
Drop episode 4 for us nah,weβre tired of waitingπ©
@abati DROP THIS THING
Part 4 oooooo 0:03
Abating must gbera seh
π
E be like say na every month e wan dey drop am
Oga drop 4 jare
E go clear again
Abati go gbera
100
I believe say old taker go soon bounce back ππ
I love this video
Why you no put porkiyo for this part
Amen ππ
I no see porkiyor why abati
Abati too good ooo
I swear π π
70 2go keh π ππ€£π
Stevo na bad friend πππ
Abati fans let gather here ππ
Bamhi love you more β€β€
Abati no worry God dey π π
All these billings update na zero gbemzome o ππ
Omo this episode 3 touch me. Another guy change her phone.π
I love this brother β€β€β€β€β€β€
A believe π―π―π―β€
Na dat detol and sanitizer dey pain my guyπ
Abati gbera joor ending bust my medullar β€
I Believe π
Abati abeg give me update
Abati dey jump like the kangaroo he use to say kangaroo billing ππβ€
Old taker dey see s lot oo
I no sure say old taker fit gberra again ooo ππππ
I believe say una go gbera baba were I Dey feel your kroos
Your email address will not be published. Required fields are marked *
Name *
Email *
Website
Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.
Comment *
Abeg make una do the episode 4 please
You go gberaπππ funny guy
Still waiting for part 4ππ π€£ ooh π can't wait to see you gbera π
Abati abeg droop the episode 4
Drop episode 4 for us nah,weβre tired of waitingπ©
@abati DROP THIS THING
Part 4 oooooo 0:03
Abating must gbera seh
π
E be like say na every month e wan dey drop am
Oga drop 4 jare
E go clear again
Abati go gbera
100
I believe say old taker go soon bounce back ππ
I love this video
Why you no put porkiyo for this part
Amen ππ
I no see porkiyor why abati
Abati too good ooo
I swear π π
70 2go keh π ππ€£π
Stevo na bad friend πππ
Abati fans let gather here ππ
Bamhi love you more β€β€
Abati no worry God dey π π
All these billings update na zero gbemzome o ππ
π
Omo this episode 3 touch me.
Another guy change her phone.π