When you go drop the episode 5 now ahah we Dey feel you for here abeg @abati abeg abeg nbeg I Dey beg Dey drop am Dey go Reply
Abati the way you dey share money dey go don go don turn your old taker again ooo Ele’s eno go funny 😂😂😂 Reply
Why abati no get sense like this, after we don pray and fast make you gbera you gbera finish you no still use your sense😂😂😂 Reply
❤❤❤🎉Abati eye don see shege
Omoh 😢I don Dey like dis guy call abati 😢e sabi him roll weller 😅😮
You do well my bro
I Dey wear him Dey play snooker likdis
Episode 5 please ooooooo abati is one month already o😭😭😭
Snooker billing 😂😂
All the wey from TikTok
Okenwa mewe ogo ,mefe breeze na aga ile nko
Nweze e berela
Dis guy don go de mumu again o😂😂
Drop heart for abati the guy too good abeg 🎉❤
Thanks for the Pat 4
1:40
1:40 🎉
Very interesting and very funny 😂😂😂
Avarice now take
Big ass 🎉
You suppose leave this stellar bro
Na gold digger sha 😂
How far
I just like the style and more 😊
How far abati if you done collect you no they like to show love and more of it that why 😊
When you go drop the episode 5 now ahah we Dey feel you for here abeg @abati abeg abeg nbeg I Dey beg Dey drop am Dey go
Can’t wait fr the next episode
Abati
When U dey drop the next episode
Time dey go
💔🙏💯🤩🫶💕💕😘🥰
Abati the way you dey share money dey go don go don turn your old taker again ooo Ele’s eno go funny 😂😂😂
Abati carry OS ohh 😂
ASK AM OHH. NA YOU CALL POLICE 🚔
💯
You get again and you do give again you be boss ohh
I love is return 😂make he Sha no broke again 😂😂
Why abati no get sense like this, after we don pray and fast make you gbera you gbera finish you no still use your sense😂😂😂
Abati oldtaker update, watching from the Biafran's ❤❤ 14:43
You deliver like mad🔥🔥
Omo ABATI really try for this film oooooo Aje……….
Make Abati sha no go broke again 😂
Stehvo sef no get doings reach Abati seh😂
Police billing 😅
❤
My baby don gbera oo😂❤️❤️❤️
Aura 4 Aura … Abati 😮